• About Us
  • Submit Songs
  • DISCLAIMER
  • DCMA
  • PRIVACY POLICY
  • Contact us
Sunday, September 28, 2025
illuminaija
No Result
View All Result
  • Home
  • Music
    • Nigerian Songs
  • Foreign Music
    • All Songs
    • Download
    • DOWNLOAD MP3
  • Videos
    • Comedy Videos
    • Movies
  • Biography
  • Net Worth
  • Relationship lifestyle
  • Dj Mix
  • Instrumentals
  • Albums
  • DCMA
  • Contact us
  • Home
  • Music
    • Nigerian Songs
  • Foreign Music
    • All Songs
    • Download
    • DOWNLOAD MP3
  • Videos
    • Comedy Videos
    • Movies
  • Biography
  • Net Worth
  • Relationship lifestyle
  • Dj Mix
  • Instrumentals
  • Albums
  • DCMA
  • Contact us
No Result
View All Result
illuminaija
No Result
View All Result
  • Home
  • Music
  • Foreign Music
  • Videos
  • Biography
  • Net Worth
  • Relationship lifestyle
  • Dj Mix
  • Instrumentals
  • Albums
  • DCMA
  • Contact us
Home Naija Lyrics

LYRICS: Burna Boy – Wetin Man Go Do

by Naira
July 29, 2019
in Naija Lyrics

image

STREAM/DOWNLOAD MP3

Burna Boy Wetin Man Go Do Lyrics

[Intro]

Arrrhhhh
Champion
[Verse]

People wey dey Shayo
Those people dey here now
People wey dey jaiye oo
Those people dey here now na na
Them no dey call me tele oo
But them dey ca-call me now
Na empty belle oo
Na im make man dey feel somehow
I call my aza
Sey i be wan cashout
Sey make i put ten thousand
I put ten thousand
Everybody con cashout
Thank jehovah
Put am for my aza
Begin to find another ah ah

[Chorus]

Waka waka no rest oo
Wetin man go do
Money go dey for madam to cook Ogbono
Wetin man go do
Your pikin sef e gass go school ooh
Wetin man go do
When money come e go hear
Wetin man go do uh uh
Wetin man go do uh uh
Wetin man go do
Wetin man go do ooo
Wetin man go do uh uh
Wetin man go do uh uh
Wetin man go do
Wetin man go do oo

[Verse]

Call daddy savi
No go let my blessings to pass me
Enemy no go laugh me
Make the money chill and relax me
If the money dey we go faji oo
I go be the life of the party oo
E go be like sey na magic
Call me jazzman abra cadabra oo
Waka waka no rest oo
Wetin man go do

[Chorus]

Money go dey for madam to cook ogbono
Wetin man go do
Your pikin sef e gass go school ooh
Wetin man go do
When money come e go hear
Wetin man go do uh uh (ah ra ra ra ra)
Wetin man go do uh uh (ah ra ra ra ra)
Wetin man go do (oh ro ro ro ro)
Wetin man go do ooo
Wetin man go do ah ah ah (ah ra ra ra ra)
Wetin man go do uh uh (ah ra ra ra ra)
Wetin man go do (oh ro ro ro ro)
Wetin man go do

[Post-Chorus]

Man go fight for money (wetin man go do)
Man go fight for woman (wetin man go do)
Man go fight for business (wetin man go do)
Man go fight for nonsense (wetin man go do) uh uh
Body don dey tire
Body no be firewood (wetin man go do)
Body don dey tire
Body no be firewood (wetin man go do oo)
Wetin man go do oo do oo
Wetin man go do doo ooo
Wetin man go do oo do oo do oo do oo do oo doo
Wetin man go do

Discover the latest vibes on illuminaija, where rhythm meets Global Foreign Music to create a global sound experience enjoyable by everyone. What are you waiting for ? Enjoy vibes now on.
Real Madrid kits 24-2025 For Dream League Soccer 2025
Tools

Real Madrid kits 24-2025 For Dream League Soccer 2025

Tools

First Touch Soccer 2025 (FTS 25) Mod Apk Obb Data Download

Tools

GTA 5 Apk Obb Data Latest Download For Android

Tags: Burna BoyWetin Man Go Do
ShareTweetPinSend
Previous Post

LYRICS: Davido ft. Chris Brown – Blow My Mind

Next Post

LYRICS: Burna Boy – African Giant

Naira

Naira

Related Posts

LYRICS: Di’Ja – Omotena

LYRICS: Di’Ja – Omotena

LYRICS: Phyno – OIL

LYRICS: Phyno – OIL

LYRICS: Phyno ft. Davido – Ride For You

LYRICS: Phyno ft. Davido – Ride For You

LYRICS: Peruzzi – Destiny

LYRICS: Peruzzi – Destiny

LYRICS: Falz ft. Dice Ailes – Alakori

LYRICS: Falz ft. Dice Ailes – Alakori

LYRICS: DJ Neptune ft. Zlatan – English Teacher

LYRICS: DJ Neptune ft. Zlatan – English Teacher

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Recent Posts

Ciza – Isaka II (6am) Ft. Tems, Omah Lay, Thukuthela, Jazzworx, Lekaa Beats

DOWNLOAD Ciza – Isaka II (6am) Ft. Tems, Omah Lay, Thukuthela, Jazzworx, Lekaa Beats mp3

Dapper – Blessings (Kura) Ft. Yaadman fka Yung L, Bhadboi OML

DOWNLOAD Dapper – Blessings (Kura) Ft. Yaadman fka Yung L, Bhadboi OML mp3

Joki – Shining Ft. Chella

DOWNLOAD Joki – Shining Ft. Chella mp3

Di’Ja – Hell And Back

DOWNLOAD Di’Ja – Hell And Back mp3

Boy Spyce – Totali

DOWNLOAD Boy Spyce – Totali mp3

Trending Posts

Jobs in Canada: Information for engineers who wish to work in Canada
Jobs

Jobs in Canada: Information for engineers who wish to work in Canada

Jobs in Canada: Information for engineers who wish to work in Canada Canada has a population of approximately 34 million,...

Read moreDetails
See the Sector paying $12,000 or more a month in the United States
Jobs

See the Sector paying $12,000 or more a month in the United States

See the Sector paying $12,000 or more a month in the United States In the midst of a huge and...

Read moreDetails
Jobs : Breakfast attendant needed in Canada by Quality Inn & Suites
Jobs

Jobs : Breakfast attendant needed in Canada by Quality Inn & Suites

Jobs : Breakfast attendant needed in Canada by Quality Inn & Suites DETAILS ABOUT THIS JOB Breakfast Attendants are responsible for...

Read moreDetails
Finbond Loans for Sassa 2024 – Apply Now!
Money

Finbond Loans for Sassa 2024 – Apply Now!

Finbond Loans for Sassa – Apply Now! The need for loans is one of the most essential evils that everyone...

Read moreDetails
Immigrating To Canada – How To Find A Place To Live
Jobs

Immigrating To Canada – How To Find A Place To Live

Immigrating To Canada – How To Find A Place To Live Moving to a big and popular country like Canada...

Read moreDetails
Jobs

Relocating To Canada – How To Find The Best Place To Live comfortably in Canada

Relocating To Canada – How To Find The Best Place To Live comfortably in Canada Sure, moving to a significant...

Read moreDetails
Kitchen Helper Urgently Needed in Canada with Free Visa Sponsorship – Apply Now
Jobs

Kitchen Helper Urgently Needed in Canada with Free Visa Sponsorship – Apply Now

Do you want to earn over $1000 working as a kitchen helper in Canada while getting a Free Visa? Here’s...

Read moreDetails
Scholarships : University of Birmingham Undergraduate International Grants in UK 2022-2023
Scholarship

Scholarships : University of Birmingham Undergraduate International Grants in UK 2022-2023

Scholarships : University of Birmingham Undergraduate International Grants in UK 2022-2023 Wish to start your degree plan in the UK?...

Read moreDetails
Canada Jobs : Read How to Apply for Unskilled Jobs in Canada with Visa Sponsorship
Jobs

Canada Jobs : Read How to Apply for Unskilled Jobs in Canada with Visa Sponsorship

Canada Jobs : Read How to Apply for Unskilled Jobs in Canada with Visa Sponsorship What people are looking for...

Read moreDetails
Best 3 Ways to Immigrate to Canada From the United Kingdom
Jobs

Best 3 Ways to Immigrate to Canada From the United Kingdom

Best 3 Ways to Immigrate to Canada From the United Kingdom A variety of opportunities may be available to you...

Read moreDetails
  • About Us
  • Submit Songs
  • DISCLAIMER
  • DCMA
  • PRIVACY POLICY
  • Contact us

© 2023 illuminaija

No Result
View All Result
  • Home
  • Music
    • Nigerian Songs
  • Foreign Music
    • All Songs
    • Download
    • DOWNLOAD MP3
  • Videos
    • Comedy Videos
    • Movies
  • Biography
  • Net Worth
  • Relationship lifestyle
  • Dj Mix
  • Instrumentals
  • Albums
  • DCMA
  • Contact us

© 2023 illuminaija