• About Us
  • Submit Songs
  • DISCLAIMER
  • DCMA
  • PRIVACY POLICY
  • Contact us
Sunday, July 6, 2025
illuminaija
No Result
View All Result
  • Home
  • Music
  • Videos
    • Comedy Videos
    • Movies
  • Foreign Music
  • Biography
  • Net Worth
  • Relationship lifestyle
  • Dj Mix
  • Instrumentals
  • News
  • Albums
  • DCMA
  • Contact us
  • Home
  • Music
  • Videos
    • Comedy Videos
    • Movies
  • Foreign Music
  • Biography
  • Net Worth
  • Relationship lifestyle
  • Dj Mix
  • Instrumentals
  • News
  • Albums
  • DCMA
  • Contact us
No Result
View All Result
illuminaija
No Result
View All Result
  • Home
  • Music
  • Videos
  • Foreign Music
  • Biography
  • Net Worth
  • Relationship lifestyle
  • Dj Mix
  • Instrumentals
  • News
  • Albums
  • DCMA
  • Contact us
Home Naija Lyrics

LYRICS: Falz – Talk

by Naira
January 11, 2019
in Naija Lyrics

image

DOWNLOAD/ STREAM MP3

[Intro]
Willis give dem

[Bridge]
Anything I talk make you talk am again
Eh eh talk am again
Anything I talk make you talk am again
Eh eh talk am again

[Verse 1]
Brother Muri shout finish we no see am for court
Eh eh we no see am for court
Election don dey come dem go need your support
Eh eh dem go need your support
Since EFCC burst in, we no see you for club
Eh eh we no see you for club
And you get legit work o na wetin you talk
Eh eh na wetin you talk

[Hook]
Na you talk am o
No be me talk am o
Na you talk am o
No be me talk am o
Na you talk am o
No be me talk am o
Na you talk am o
No be me talk am o

[Verse 2]
Four year tenure
Three year holiday
Eh eh, three year holiday
Our senators don dey fight Kung-fu again
Eh eh fight Kung-fu again
Shey dem never tire? dem wan continue the race?
Eh eh dem wan continue the race
We buy your story but you no give us change
Eh eh you no give us change

[Hook]
Na you talk am o
No be me talk am o
Na you talk am o
No be me talk am o
Na you talk am o
No be me talk am o
Na you talk am o
No be me talk am o

[Bridge]
Anything I talk make you talk am again
Eh eh talk am again
Anything I talk make you talk am again
Eh eh talk am again

[Verse 3]
Month don end
Oga pay salary
Eh eh Oga pay salary
In 2019
19,800 allawee
Eh eh 19,800 allawee
Instead make you work, you dey find Alhaji
Eh eh, you dey find Alhaji
You come turn your body to cash and carry
Eh eh cash and carry

[Hook]
Na you talk am o
No be me talk am o
Na you talk am o
No be me talk am o
Na you talk am o
No be me talk am o
Na you talk am o
No be me talk am o

[Verse 4]
Three private jets
You say you buy am for church
Eh eh, You say you buy am for church
But your congregation no dey follow fly am of course
Eh eh, dem no dey follow fly am of course
Why your people still dey carry carry eye for someone
Eh eh carry carry eye for someone
Shey I no be person
Cause no be your tribe I come from?
Eh eh Cause no be your tribe I come from

Small man thief for market
You set fire for em body
Big man thief money we dey hail am like dummy
We dey suffer, we dey smile
We dey fear to talk
My people no get chop, my people no get work
These days we no know if authority dey for office
Cause the yawa wey we see, no be security we you promise
And the cup don full, we don tire for all the rubbish
All the punishment
Na me talk am o!

Tags: falzTalk
ShareTweetPinSend
Naira

Naira

Related Posts

Favour (It Surrounds Me Like Shield) Lyrics by Lawrence Oyor

Favour (It Surrounds Me Like Shield) Lyrics by Lawrence Oyor

LYRICS: Lyta – Monalisa

LYRICS: Lyta – Monalisa

DOWNLOAD Seyi Vibez – God Sent (Lyrics) mp3

DOWNLOAD Seyi Vibez – God Sent (Lyrics) mp3

RTID (Rich Till I Die) Lyrics by Kizz Daniel

RTID (Rich Till I Die) Lyrics by Kizz Daniel

Soul Ties But Ours Unfolded Lyrics

Soul Ties But Ours Unfolded Lyrics

Lucasraps & Nasty C – The Views (Lyrics)

Lucasraps & Nasty C – The Views (Lyrics)

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Recent Posts

DOWNLOAD A Thousand Years Instrumental [WEDDING ENTRANCE VERSION] mp3

DOWNLOAD A Thousand Years Instrumental [WEDDING ENTRANCE VERSION] mp3

DOWNLOAD Christina Perri – A Thousand Years (Instrumental) mp3

DOWNLOAD Christina Perri – A Thousand Years (Instrumental) mp3

DOWNLOAD Christina Perri – Sad Song mp3

DOWNLOAD Christina Perri – Sad Song mp3

DOWNLOAD Citizen – LIGHT IT UP mp3

DOWNLOAD Citizen – LIGHT IT UP mp3

DOWNLOAD passmurny – Сердце mp3

DOWNLOAD passmurny – Сердце mp3

Trending Posts

See Benefits of Canadian Open Work Permit for Spouse
Jobs

See Benefits of Canadian Open Work Permit for Spouse

See Benefits of Canadian Open Work Permit for Spouse Most Foreigners who are in Canada waiting for their spouse or...

Read moreDetails
How to Apply For A Canada Visa: A 100% Working Guide
Jobs

How to Apply For A Canada Visa: A 100% Working Guide

How to Apply For A Canada Visa: A 100% Working Guide Canada is rapidly beating other countries as the top...

Read moreDetails
MBA Scholarships In USA For International Students
Scholarship

MBA Scholarships In USA For International Students

MBA Scholarships In USA For International Students MBA degrees open the door to top-class career opportunities in the corporate world....

Read moreDetails
Jobs : Breakfast attendant needed in Canada by Quality Inn & Suites
Jobs

Jobs : Breakfast attendant needed in Canada by Quality Inn & Suites

Jobs : Breakfast attendant needed in Canada by Quality Inn & Suites DETAILS ABOUT THIS JOB Breakfast Attendants are responsible for...

Read moreDetails
Discover Why Toronto is an Ideal City For Immigrants to Work and Live
Jobs

Discover Why Toronto is an Ideal City For Immigrants to Work and Live

Toronto is a financial city, district, city of theatres, sports, and more. This article provides an overview of the attractions...

Read moreDetails
Best USA Jobs for Immigrants – Work In USA
Jobs

Best USA Jobs for Immigrants – Work In USA

Best USA Jobs for Immigrants – Work In USA The United States is their top choice of location for countless...

Read moreDetails
Canada Scholarships : 2024 King’s University Undergraduate Scholarship Award in Canada
Scholarship

Canada Scholarships : 2024 King’s University Undergraduate Scholarship Award in Canada

Canada Scholarships : 2023 King’s University Undergraduate Scholarship Award in Canada Looking for scholarship grants in Canada? King’s University, Canada...

Read moreDetails
Labourer Jobs in Canada– (Salary – $900 Per Week)
Jobs

Labourer Jobs in Canada– (Salary – $900 Per Week)

Lethbridge, AB  Salary$21.74 hourly for 40 hours per week  Terms of employment: Permanent employment Full time  Day, Evening, Night, Weekend, Shift, Overtime, Morning  Start...

Read moreDetails
See All Necessary Requirements To Relocate To United States
Jobs

See All Necessary Requirements To Relocate To United States

See All Necessary Requirements To Relocate To United States Before Heading out to the United States, you really want a...

Read moreDetails
How to Apply for an Open Work Permit in Canada in 2024
Jobs

How to Apply for an Open Work Permit in Canada in 2024

How to Apply for an Open Work Permit in Canada in 2023 An open work permit is intended to give...

Read moreDetails
  • About Us
  • Submit Songs
  • DISCLAIMER
  • DCMA
  • PRIVACY POLICY
  • Contact us

© 2023 illuminaija

No Result
View All Result
  • Home
  • Music
  • Videos
    • Comedy Videos
    • Movies
  • Foreign Music
  • Biography
  • Net Worth
  • Relationship lifestyle
  • Dj Mix
  • Instrumentals
  • News
  • Albums
  • DCMA
  • Contact us

© 2023 illuminaija